musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - HOLIDAY - REMA - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Holiday letra
Another banger!
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
REMA - Letras
- Addicted
- Alien
- American Love
- Another life (feat. PinkPantheress)
- Are You There
- Bad Commando
- Banyabo
- Beamer (Bad Boys) (feat. Rvssian)
- Boulevard
- Bounce
- BUBALU (feat. Feid)
- Calm Down
- Calm Down (remix) (feat. Selena Gomez)
- Carry
- Charm
- Corny
- Dirty
- Divine
- DND
- Don’t Leave
- Dumebi
- Fame
- FYN (feat. AJ Tracey)
- Ginger Me
- HIDE & SEEK (Remix) (feat. Stormzy)
- Hold Me (feat. 6LACK)
- Holiday
- Iron Man
- Jo
- Lady
- Love
- Mara
- One Time
- Only You (feat. STANY & Offset)
- Oroma Baby
- Peace of Mind
- Pretty Girl (feat. Ice Spice)
- Reason You
- Red Potion
- Rewind
- Runaway
- Smooth Criminal
- Soundgasm
- Spaceship Jocelyn
- Time N Affection (feat. Chris Brown)
- Trouble Maker
- Why
- Wine (feat. Yseult)
- Woman
- Won Da Mo (feat. Crayon, Bayanni, Magixx, LadiPoe, Ayra Starr, Johnny Drille, Mavins & Boy Spyce)
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br